Sunday, December 20, 2009

Naija abbreviations

E don reach time wey we, as original Naija people must stop to dey use oyinbo abreviations like LoL, LMAO, ROTFLMAO etc etc. when we fit dey use our own exceptional Street lingua.

LWKM - Laugh wan kill me
MIDG - make i dey go
WGYL - we go yarn later
IGA - I gbadun am
ICS - I can't shout
DJM - Don't jealous me
WBDM - Who born d maga
UDC - U de craze
NUS - Na u sabi
WSU - who send u
ITK - I too know
WDH - wetin dey happen
NDH - nutin dey happen
FMJ - free me jo
BBP - bad bele people
HUD - how u dey
WKP - waka pass
NTT - Na true talk
NDM - no dull me
IFSA - I for slap am
IGDO - I go die o
YB - Yess boss
NLT - No long thing
CWJ - carry waka jorh
WBYO - wetin be your own
U2D - U 2 do
U2DV - U 2 dey vex
WSDP - who send dem papa
INS - i no send
INFS - i no fit shout
WWY - who wan yarn
NBST - no be small thing
NWO - na wah oooooo
NMA - no mind am
MIHW - make i hear word
NBL - no be lie
wd - wetin dey
UNGKM - u no go kill me
o2s - omo 2 sexy

2 comments:

Chimezie 10:00 pm  

Igbo version of LOL = OAM (Ochi Atogbola M)

Anonymous,  8:33 pm  

not a bad idea, at all

About This Blog

  © Blogger templates Psi by Ourblogtemplates.com 2008

Back to TOP